Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
SWAGGO MAYANA
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Ocheme Jonathan
Songwriter:in
Lyrics
I can never go down
Now
Man dreams nah to go far away
Bad energy I ignore dem all
My success go be dem like dejavu
Dem no fit to turn me to babiallah
So much I carry
Me I sabi allah
Many many tins my eye see
E dey make me halla
Some believe in jazz
But I believe Jesu
Am on my way
And money must be made on steady
I go jaiye
Cause balling is a necessary
And I go loud am
Cause my blessings don Dey totori me
Thank God say God no be man
Many men don shakosimi
Story too long
Dem no fit to notice
Steady grinding
I give God all the glory
Story too long
Dem no fit to notice
Steady grinding
I give God all the glory
Everyday me I compose
I no let them to run me down
I get jah
I Dey on board
Nah my song dem Dey play
I Dey on top
Some of them don concore
Nah my gbedu dem hear
Dem Dey comport
Who dem be
Where dem Dey
No Dey see
None of dem living my life
Over
Money go Dey surplus
Shayo go Dey surplus
You know I no cap
Emilokan
Nah my turn dem wear me the crown
Cause I conquer
Knikon knikon
Anything dem throw
Me I jump and pass dem over
Cause I be moving train
My matter don cast for BBC
Am on my way
And money must be made on steady
I go jaiye
Cause balling is a necessary
And I go loud am
Cause my blessings don Dey totori me
Thank God say God no be man
Many men don shakosimi
Story too long
Dem no fit to notice
Steady grinding
I give God all the glory
Story too long
Dem no fit to notice
Steady grinding
I give God all the glory
Over
Money go Dey surplus
Shayo go Dey surplus
You know I no cap
Emilokan
Nah my turn dem wear me the crown
Cause I conquer
Knikon knikon
Anything dem throw
Me I jump and pass dem over
Cause I be moving train
My matter don cast for BBC
Am on my way
And money must be made on steady
I go jaiye
Cause balling is a necessary
And I go loud am
Cause my blessings don Dey totori me
Thank God say God no be man
Many men don shakosimi
Story too long
Dem no fit to notice
Steady grinding
I give God all the glory
Story too long
Dem no fit to notice
Steady grinding
I give God all the glory
Written by: Ocheme Jonathan