Music Video

Addicted (SSL ANTHEM) (feat. Samelemz & Lil Emm)
Watch Addicted (SSL ANTHEM) (feat. Samelemz & Lil Emm) on YouTube

Featured In

Credits

KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Agbaje Ayomide
Agbaje Ayomide
Songwriter:in
Elemide Samuel
Elemide Samuel
Songwriter:in
Ezike Emmanuel
Ezike Emmanuel
Songwriter:in
Emiko Raymond
Emiko Raymond
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Chuksmagic
Chuksmagic
Produzent:in

Lyrics

Magic! Blafablafablafa it's your boy Sabi boy Lil Emm hehehe Omo me I no fit shalaye Elelemame Mr Magic fe gbemi trabaye Oya baby slow down let's discuss this Check the boy bi ti Nike Many girls Dey eye me but I tell them say na you be my wifey Oh my baby girl baddest of all Dancing scatter the floor Her slow whine burst brain make bad man craze She get vibe and she no dey dull Oroma she dey lowkey feel the boy As I dey chop her big jollof Girl you Dey look my eye Me I no fit lie I put everything On God Oroma she dey lowkey feel the boy As I dey chop her big jollof Girl you Dey look my eye Me I no fit lie I put everything On God (Cos I be Skyez) And the girl do me things wey I no like She dey feel say I dey lie Oroma make we vibe all night Shey you know that I can take you overseas I can do all things you wish Baby girl malo buga mi One time baby come gimme this thing rewind Girl I just want something nice Baby no do this thing this night I no want trouble I no want fight Girl you want me I Dey inside Hold me please girl hold me tight I'm addicted you know that's right Cos this feeling is so niceee Gimme that thing delay Nobody fit to use my thing to play This your ikebe E fit to make a man forget hin name Gimme that thing delay Nobody fit to use my thing to play This your ikebe E fit to make a man forget hin name And the girl do me things wey I no like She dey feel say I dey lie Oroma make we vibe all night Shey you know that I can take you overseas I can do all things you wish Baby girl malo buga mi And the girl do me things wey I no like She dey feel say I dey lie Oroma make we vibe all night Shey you know that I can take you overseas I can do all things you wish Baby girl malo buga mi Omo me I no fit shalaye Mr Magic fe gbemi trabaye!
Writer(s): Fia, Theresia Ebenna Ezeria Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out