Lyrics

Oh, oh, yeah I've been dreaming of the time wey I go shine So me I carry on Ko ni su mi, ko le rẹ mi Ase lo ma give up If dem dey like make dem dey hate e All I want a mullah And I take my spark and puff Go straight to Babylon Owo bantia ti o kí n gbo holiday Now I'm chilling with my better days Anything want my baby buy Ẹ ṣa tiri ibi taa ba de 24-7 on the road I know God dey for me, I'm not alone, yeah And I'm living my best my life Buga wọn, o buga Living life lavida No room for fugal Gbọmọ méjì, mi o dẹ mind Buga wọn, o buga Living life lavida No room for fugal Make nobody stress my life Make nobody stress me, life na YOLO Brother, no go judge, nobody holy, oh Fighting my demons on a low, low Make I no loose guard, no loose guard Make I no go broke I don't mind, I don't care If no be money matter, no near Expensive shit la awa nje Your understanding girlfriend dey here I don wise, I don learn And my account gats dey loaded, sugbo? Pull up in my beamer Dem no fit kill my ginger Every man na sinner Owo bantia ti o kí n gbo holiday Now I'm chilling with my better days Anything want my baby buy Ẹ ṣa tiri ibi taa ba de 24-7 on the road I know God dey for me, I'm not alone, yeah And I'm living my best my life, ay Buga wọn, o buga Living life lavida No room for fugal Gbọmọ méjì, mi o dẹ mind Buga wọn, o buga Living life lavida No room for fugal Make nobody stress my life Buga wọn, o buga Living life lavida No room for fugal Gbọmọ méjì, mi o dẹ mind Buga wọn, o buga Living life lavida No room for fugal Make nobody stress my life
Writer(s): Oluwatobiloba Abraham, Daramola Oluwole Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out