Music Video

Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Vi Pondeck
Vi Pondeck
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Victor Joshua
Victor Joshua
Komponist:in

Lyrics

So I work hard, ball hard
E get the kind things I no dey like won do
E get the kind things I no dey like won see
See man, dem no fit to run my race
Change, yes, I've changed
Tryna make a difference (and you know)
Too many lessons, at the same time too many blessings, you know
Lifestyle crazy, man so wavy, no full gaze
As you see me so, man self no fit fall
And for the money, steady e go dey call (oh, no-no)
Bad belle people no won see me ball
But on my ten toes, me I stand so tall (oh, no)
Man no fit dull
So I work hard, ball hard
E get the kind things I no dey like won do
E get the kind things I no dey like won see
See man, dem no fit to run my race (ay)
So I work hard, ball hard
E get the kind things I no dey like won do
E get the kind things I no dey like won see
See man, dem no fit to run my race
Shakara no dey finish at all (oh)
All my enemies dem go fall
Wetin eyes don see, I say mouth no fit talk
And you see they can't stop my shine
24∕7 I dey on my grind
Roll up my gee and it's just me turn (gee, and it's just my turn)
As you see me so, man self no fit fall (oh, no)
And for the money, steady e go dey call (I don't know why)
Bad belle people no won see me ball (wetin I do?)
But on my ten toes, me I stand so tall (oh, no)
Man no fit dull
So I work hard, ball hard
E get the kind things I no dey like won do
E get the kind things I no dey like won see
See man, dem no fit to run my race
So I work hard, ball hard
E get the kind things I no dey like won do
E get the kind things I no dey like won see
See man, dem no fit to run my race, oh yeah (oh no)
Written by: Victor Joshua
instagramSharePathic_arrow_out