Top Songs By Super Eagles
Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Super Eagles
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Majeeed
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Blaizebeats
Produzent:in
Lyrics
[Intro]
Sabi, sabi
Leg over, leg over
Leg over
Issa gooal
[Verse 1]
We do am for 2013
Do am for 1980
And we need to let them know say naija be
African Giant!
[PreChorus]
Hmm leg over, leg over (Leg over)
Leg over, leg over is a goal (Is a goal goal goal)
Hmm leg over, leg over (Leg over)
Leg over, leg over is a goal (Is a goal goal goal) Aje oo
[Chorus]
Naija, naija make we unite (Make we unite oh ahhn!)
Naija, naija let's do it again (We need to do am again)
Naija, naija make we unite (Ahhn, ahhn)
Naija, naija let's do it again
[Chorus]
Super Eagles sabi (Sabi)
Sabi, sabi (We sabi, sabi)
We go dribble the midfielder defender score the goal (Is a goal)
Super eagles sabi (Sabi)
Sabi, sabi (We sabi, sabi)
We go dribble the midfielder defender score the goal (Is a goal)
[Verse 2]
Ahmed Musa give am leg over
Iheanacho go dribble am
Awoniyi go pass to oshimeh
Oshimeh go fire am (Is a goal)
[Verse 3]
Lukman no dey fear anyone
Ndidi fit score anywhere
Bassey fit defend anything
You see ozoho e go keep anything (Bad boy)
[Chorus]
Naija, naija make we unite (Make we unite oh ahhn!)
Naija, naija let's do it again (We need to do am again)
Naija, naija make we unite (Ahhn, ahhn)
Naija, naija let's do it again
[Chorus]
Super Eagles sabi (Sabi)
Sabi, sabi (We sabi, sabi)
We go dribble the midfielder defender score the goal (Is a goal)
Super eagles sabi (Sabi)
Sabi, sabi (We sabi, sabi)
We go dribble the midfielder defender score the goal (Is a goal)
Written by: Majeeed