Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Big Boy Toolz
Leadgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Satumari Godfrey
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Big Boy Toolz
Produzent:in
Lyrics
Pull in a Benz
For 2:30
All the girls
come dey whip
Anyways I go kill this thing
Anyways I go kill this beat
Butty knack the beat
Make I smoke
Make I fit record
Wetin you cook
As I dey so
I don dey jonze
If you try me
You dey on your own
Oil dey my head
I dey para
My papa
Nah Mandela
I no send
I be one man soja
For the street
Omo We get manners
And if e burst
Make you jazz
If them catch you
Nah you looseguard
If you get that Benz
Make you match am
Make them no see
Your back anymore
Cos e don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
I like girls
wey get money
The onces
wey no go fit stress me
Omoge you get that thing
Oya make you whine that thing
As I enter her
She just Dey tell me
Say daddy yo
You too Dey yummy
Anyways I Dey still press money
Fine boy,biggie man
Long money
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
E don burst
E don cast
Ge Ge
Po Po
Ge Ge
Ge Ge
Ge Ge
Po Po
Ge Ge
Ge Ge
Ge Ge
Po Po
Ge Ge
Ge Ge
Ge Ge
Po Po
Ge Ge
Ge Ge
E don burst oo
E don cast oo
E don burst oo
E don cast oo
E don burst oo
E don cast oo
E don burst oo
E don cast oo
E don burst oo
E don cast oo
E don burst oo
E don cast oo
E don burst oo
E don cast oo
E don burst oo
E don cast oo
Ye!
Ah!,Butty you bad abeg
No worry
Written by: Satumari Godfrey