Featured In
Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
T.I BLAZE
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
T.I BLAZE
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Okizy
Produzent:in
Lyrics
Person wey no get, go get
And person wey get e no go wreck
Me I no dey move funny, no go move cunning
I balance if you check o
I get plenty shawtys on deck
One gimme kiss, one dey gimme head
Shey I fit pour all the cum on her chest
Or in mouth, or her in V, am aware
I get plenty shawtys on deck
One gimme kiss, one dey gimme head
Shey I fit pour all the cum on her chest
Or in mouth, or her in V, am aware
Oh e don tey wey I know sey your body na strong thing o
E don, e don show (Achuleleke waka shege)
Oh e don tey wey I know
Sey your body's addictive o
E don, e don show (Achuleleke waka shege)
I got fast cars around me now
I don't care what you feel about me now
Me I rugged, I get stamina
Knack Amina, knack am over night o
Kí l'o fẹ́ kí l'o fẹ́ gan gan, kí l'o fẹ́ gan gan
Kí l'o fẹ́ kí n ṣe fún ẹ o
And I go do anything for my lover
Me I no be lover, baby call my name I be major
Oh! e don tey wey I know say your body na strong thing o
E don, e don show (Achuleleke waka shege)
Oh! e don tey wey I know sey your body's addictive o
E don, e don show (Achuleleke waka shege)
Oh! you know sey wey I know sey your body na strong thing o
E don, e don show (Achuleleke waka shege)
Oh! e don tey wey I know sey your body's addictive o
E don, e don show
Written by: T.I BLAZE