Lyrics

[Verse 1]
Many things on my mind now
Bunch, a lot of things for my head I no fit talk now
Me kɔ me nim tii I no go backdown
Money matter wey I just dey think for my head now
Wait, you just don't know me
I dey try, I no be hungry
All my pain I feel am lonely
If you don't like me, don't destroy me
[Chorus]
Weytin we go chop oo?
My friend weytin we go chop oo?
My brother weytin we go chop oo?
My friend weytin we go chop oo?
My brother weytin we go chop oo?
My friend weytin we go chop oo?
My brother weytin we go chop oo?
My friend weytin we go chop oo?
[Verse 2]
Wɔse Listo boy idey see top
Nam nnyi po no mu like I dey sea top
Since morning Ino brush but I dey TikTok
If you get food abeg make you linkop
Cos ibi zero zero one
Money finish eye clear, ino get none
Kudi dey your body ah send me funds
Zero two four four do am now
Malam luku ouu
Malam luku eyy ah
Malam luku ouu
Malam luku eyy ah
Malam luku ouu
Malam luku eyy ah
Malam luku ouu
Malam luku eyy ah
[Verse 3]
Today ankasa, I make hot
Since morning so, I no chop
Ɔbra no me nhu do, ma me yɛ bia nsi do
But yet still, I won't stop
Ɛdwen dɛ me tse apem do ame me nnyi baw
But me live life tse dɛ ma me nyi haw
Me swag no kye, pressure no so bɛ faw
Ɛyɛ baila me trap no nso tum paw
Etornam ma me banku no 5 cedis, me nntɔ nam
Kakra me be di ntsi dabiara na me ne nam
Ohia ntsi wo nyi me kasa kasa anyhow
Yeah uh
God eh o
I dey call your name In the stereo
Today give us daily bread eh o
Ɔnnyɛ dem a brother weytin I go chop eh o
[Chorus]
Weytin we go chop oo?
My friend weytin we go chop oo?
My brother weytin we go chop oo?
My friend weytin we go chop oo?
My brother weytin we go chop oo?
My friend weytin we go chop oo?
My brother weytin we go chop oo?
My friend weytin we go chop oo?
Written by: Derrick Mensah, Franklin Cobbinah, Iddrisu Listowel, Steven Donkoh
instagramSharePathic_arrow_out