Top Songs By Savage
Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Savage
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Godson Essi
Songwriter:in
Nwamu Francis Chukwudubem
Songwriter:in
Banjo Oluwasemilogo Kayode
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Banjo Oluwasemilogo Kayode
Produzent:in
Junaid Baker
Produzent:in
Lyrics
[Intro]
Owo, yes oh
I jikwa ego? Owo?
Owo, yes oh
I jikwa ego? Owo?
[Chorus]
Money na the only language oh, wey dey make people listen
If you talking nonsense, dem go pay attention
My papa gimme knowledge oh, make I work for my living
Make I no chook eye for my brother food, na my own I go find
[PreChorus]
Tell them I sent you, is bigger than your certificate
Oh yeah yeah yeah, oh yeah
Person wey no dey school, teacher fit still write him name
Oh yeah yeah yeah, oh yeah
[Chorus]
Money na the only language oh, wey dey make people listen
Na the only language, na the only language
Money na the only language oh, wey dey make people listen
Na the only language, na the only language
[Verse 1]
As I'm getting my cheese, sweet like this
All my guys balling, bring the bills
I no know say life sweet like this
I no know say life sweet like this
Omo, dem do me, I don see shege
I don pay my dues, omo, since tey tey
I dey do like this oh
See, I be catching trips oh
I know why you wan judge me
Cos I no dey play with my money
From time, I knew what I'm wanting
Wanted a life of luxury
Wanted to be elevated over the problem of the country
Wan retire before 40
So them fit listen to everything I talk, yeah yeah
[PreChorus]
Tell them I sent you, is bigger than your certificate
Oh yeah yeah yeah, oh yeah
Person wey no dey school, teacher fit still write him name
Oh yeah yeah yeah, oh yeah
[Chorus]
Money na the only language oh, wey dey make people listen
Na the only language, na the only language
Money na the only language oh, wey dey make people listen
Na the only language, na the only language
[Outro]
Owo, yes oh
I jikwa ego? Owo?
Owo, yes oh
I jikwa ego? Owo?
Written by: Banjo Oluwasemilogo Kayode, Godson Essi, Nwamu Francis Chukwudubem