Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Mimoe
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Joshua Adekunle-Levites
Songwriter:in
Lyrics
(Mimoe)
Ah-ah, Àjàlá, why you come dey dull am? (Why you come dey dull am)
Time no dey wait, shey you don give up now? (Shey you don give up now?)
Shey na because say you don buy motor? (Don buy motor)
Or na the small change wey you dey see?
You don forget say your dreams big pass money, yeah
Ìbẹrẹ kọ lo n'íṣẹ o, no relent, no relent, abeg, no forget
Ìbẹrẹ kọ lo n'íṣẹ o, no give up o
Àjàlá (ibẹrẹ kọ lo n'íṣẹ o, no relent, no relent, abeg, no forget)
Àjàlá (ibẹrẹ kọ lo n'íṣẹ o, no give up o)
I know as e dey be, no be say e easy (no be say e easy)
Na God dey help person, we for don run away (we for don run away)
But remember to remain at the top (remain at the top)
E dey hard pass to reach there, my padi
And you no fit say you patient if you know when it ends, oh-oh
Ìbẹrẹ kọ lo n'íṣẹ o, no relent, no relent, abeg, no forget
Ìbẹrẹ kọ lo n'íṣẹ o, no give up o
Àjàlá (ibẹrẹ kọ lo n'íṣẹ o, no relent, no relent, abeg, no forget)
Àjàlá (ibẹrẹ kọ lo n'íṣẹ o, no give up o)
Àjàlá (ibẹrẹ kọ lo n'íṣẹ o), Àjàlá (no relent)
Àjàlá (no relent, abeg, no forget)
(Ìbẹrẹ kọ lo n'íṣẹ o, no give up o)
(Ìbẹrẹ kọ lo n'íṣẹ o, no relent, no relent, abeg, no forget)
(Ìbẹrẹ kọ lo n'íṣẹ o, no give up o)
Written by: Joshua Adekunle-Levites