Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Hasan Bolaji Salimon
Songwriter:in
Lyrics
No b say we dey play
No b say we dey 4
Life so hard
But we movin on top
Many many things
But we still no dey talk
Sugbon
Mokunle mogbadura
Say make i no see wahala
As i dey hustle for d raba
Say make my life better
Ore mi shon ba
Tori aye laba
Hustle for money
Get d raba
Spend for shawty
I go carry her go see mummy
Say when money no dey
She dey play cunny
For my mind i dey want ginger
Many things wey dey bother mind
But man gat to live one time
For my life i no want rush am
Nigga life dey tough sometimes
At d same time we want make am
And family retii
Retiiii
Wetin the boy go turn out to be
Say d hustle e hard somhow
And some niggas don turn cleaner
Just because dem no want plus am
And some niggas dey ball all time
But the karma go meet one time
Man go dey hustle
Man go dey fear
Everyday we dey live out of fear
Say bad energy dey faraway
Man go dey hustle
Man go dey fear
Everyday we dey
We dey live out of fear
G take courage
Make u stop to dey fear
All the sorrows
You burn am away
Mii ma de be
Ibi yemii ma debe e
Moma dey be
Ibi yemi ma debe e
No b say we dey play
No b say we dey 4
Life so hard
But we movin on top
Many many things
But we still no dey talk
Lyrics powered by www.musixmatch.com