Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Crowd Kontroller
Künstler:in
Majeeed
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Crowd Kontroller
Komponist:in
Majeeed
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Aymix Beats
Produzent:in
Lyrics
I no come here to yab anybody
But I wan free my mind
A lot of people dey for industry
Wey think say dem be God
So you've got to buckle up tight
And show them say ahh e go work
You see, dedication and God
No use am to play at all
U know artiste wey no like artiste
All na industry sentiment
Social media dem go laugh
Real life dem dey beef (Industry Sentiment)
Which industry be this ooohh (Industry Sentiment)
Everything na competition
Don't know who is real(Industry Sentiment)
Only God go fit save us from this(Industry Sentiment)
See your talent no be the coco
Ur money be the coco
For the industry oh
And na ur budget
Na em dem wan know
Make dem fit to know
How dem go chop am oh
Small fame u go dey do yanga
Dem go send u dm
U go come gakpa
Oh walai, ur papa
Big shout-out to dream Empire
Wey hold me down walai
A lot of people dey for industry
Wey think say dem be God
So you've got to buckle up tight
And show them say ahh e go work
You see, dedication and God
No use am to play at all
U know artiste wey no like artiste
All na industry sentiment
Social media dem go laugh
Real life dem dey beef (Industry Sentiment)
Which industry be this ooohh (Industry Sentiment)
Everything na competition
Don't know who is real(Industry Sentiment)
Only God go fit save us from this(Industry Sentiment)
It's the crowd kontroller
Majeeed
Must blow (industry sentiment)
Writer(s): Ayobami Julius Fayemi, Crowdkontroller Crowdkontroller, Majeeed Majeeed
Lyrics powered by www.musixmatch.com