Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Kweku Smoke
Stimme und Gesang
Kuami Eugene
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Kweku Smoke
Songwriter:in
Kuami Eugene
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Kuami Eugene
Produzent:in
Lyrics
[Intro]
Whine and whine and whine and whine and go low
Baby whine and go low
You make the man dem kolo
[Chorus]
Whine and whine and whine and whine and go low
Baby whine and go low
You make the man dem kolo
[Verse 1]
Fine girl mamacita
You don make a boy blush
So now you I hashtag tonight
My dear baby slow down
You make a rockstar local
Now I know how it goes down tonight
Shake am for me my baby
Girl undress me and decode me
Cos I need you daily daily
Where have you been all my life?
Only you go be my baby
Girl undress me and decode me
Cos I need you daily daily
Where have you been all my life?
Oh yeah yeah
[Chorus]
Whine and whine and whine and whine and go low
Baby whine and go low
You make the man dem kolo
Whine and whine and whine and whine and go low
Baby whine and go low
You make the man dem kolo
[Verse 2]
Hello baby girl tell me are you okay?
Deɛ wohia biaa baby I go pay
I go like make you my one and only babe
I go like take you on a holiday
We go go Yankey, we go go cape
Ɔse Kweku wo wie a fa me kɔ wo fie
She go like give me sweet chocolate
Baby your body be number one no debate
Come give me sugar hmm, come give me duna
Put you in Mercedes e no go be Uber
Me I no go leave you gyesɛ atɛmuda
We dey chop love na againstfoɔ amuna
Fa no fɔm, Allah
Woyo, menya no mpo
What you dey give me dey sweet me for body
I no go leave you make you go
[Chorus]
Whine and whine and whine and whine and go low
Baby whine and go low
You make the man dem kolo
Whine and whine and whine and whine and go low
Baby whine and go low
You make the man dem kolo
[Verse 3]
Forget the talk talk, I don't care
Ɔmo yɛ wo deɛn you still go be my girl
I no be your ex I go do you well
Do you well, do you well
Ɔhemaa papabi yɛ frɛ no Chantel
Sent from heaven baby I can tell
I dey take you home no be hotel
No be hotel, no be hotel
I can't go a day yeah without my baby
Face to fine and body too crazy
On the dance floor yeah baby break it
Break it, break it yeah
E dey shake, e dey shake
Come put it on me make I craze
I dey close door make I go off light
Morrow I go give you people update
[Chorus]
Whine and whine and whine and whine and go low
Baby whine and go low
You make the man dem kolo
Whine and whine and whine and whine and go low
Baby whine and go low
You make the man dem kolo
Written by: Kweku Smoke