Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Datboi Smee
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Datboi Smee
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Yung Cartel
Schnitttechniker:in
Lyrics
My daughter is a virgin
My daughter is a virgin
Osarobo don go knack for back of school
My daughter is a virgin
My daughter is a virgin
Osarobo don go knack for back of school
I nor dey follow boy wey dey use android
But u get iPhone u Neva sub for 6 months
I nor dey follow boy wey dey use android
But u get iPhone u neva sub for 6 months
You nor get yansh
You nor get breast
Dem go still dey toast u
You go say u are not interested
You nor get yansh
You nor get breast
Dem go still dey toast u
You go say u are not interested
Osarobo say put am for breast I swear
Nor be for girls wey nor get big breast
But your girlfriend dey for there
With her small plantains breast
Wey be like my pimple for face
Put am for breast I swear
Nor be for girls wey nor get big breast
But your girlfriend dey for there
With her small plantains breast
Wey be like my pimple for face
Say Say no go there
No go there
Say walawala
No go there, no go there
Your papa is a house boy
Your mama is a house girl
You go dey from slay queen
Written by: Datboi Smee