Top Songs By Pxyo
Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Yanu Emrid Ajimuda
Songwriter:in
Lyrics
Killamanfada
I jus had to take my time for the guala
Dem de say I no de sample for the yawa
But I no de show face every time I de kawa
Cos I
I no de find problem
That is my conscience
I kill 'em all with kindness
I had to make a choice and you know with what I went
But I
Played it cool
I had to tell myself no carry do
You got play this right you're not a fool
Your mama raised you right you sabi you
Anywho
What you do
The way bust my head I no fit move
I jus de dance to the rhythm and the blue
Say the feat is a banger on the move
Kay
See na money dey mind
Anytime you see me straight hustle on the grind
Me no get time to de play I no be child
Many problems dey
Adult don turn my age and bound
By the humans on earth
Problems we de face every day I no de fear
Anytime you see me stay clear
The voltage de omo boys no de fear
Respect we earn from the streets
If you're grinding then you riding
Get the money or die trying
Problem come we no de fear
Back up full iCloud clear
Take a voyage to cloud nine
Tryna free up my mind
Steady chase the mula know say boy don de grind
Omo she no see me I no de send
Anytime you see me
I de on my cruise n vibe
I de check on my boos
Paid all my dues
Anytime I catch my cruise you know say I de deal
Writer(s): Yanu Ajimuda
Lyrics powered by www.musixmatch.com