Lyrics

(Lord Whilston) Last time that I check you, girl We had it all, you were my world (my world) You say "you no go leave me comot" You con japa oh, you want to kill me, Diana How you want make I survive? You want to kill me, Diana-'na I don tire oh, so tey my tire sef don tire How you want make I survive? Diana ayy-yeah E don reach my side (my side), she don break my heart (she don break am) I no fit breathe again, I don dey go insane E don reach my side, she don break my heart I no fit breathe again, I don dey go insane (I don dey go insane) Oh no-no, oh no-no, oh no-no Oh no-no-no, no-no Oh no-no (I no fit breathe again), oh no-no (I don dey go insane) Oh no-no-no (I no fit breathe again), oh no-no-no, no-no I no fit breathe again, begging you to stay If I go insane for a small mistake, what will people say? What will people say? I guess it's safe to say (to say), that I make mistakes (mistakes) But, my heart still ache (still ache), from the things you say Here we go again (yeah), here we go again Baby, na your fault You tell me say "you no go comot" For matter wey no suppose sup You con still leave me, comot I don report you to God Say "make He be the judge-judge-judge" Make He judge you well, oh-nuh yeah-yeah 'Cause you be Shang Tsung, you don carry my soul away I no fit to feel my brain, this na emotional damage I no fit breathe again (see what you done to me) I no dey feel my veins (see what you done to me) I don dey go insane (see what you done to me) I no dey hear again (see what you done to me) I no fit breathe again (see what you done to me) I no dey feel my veins (vein) I don dey go insane (insane) I no dey hear again (again) E don reach my side (my side) She don break my heart (she don knack am) I no fit breathe again (I no fit breathe again) I don dey go insane E don reach my side She don break my heart I no fit breathe again I don dey go insane Oh no-no, oh no-no, oh no-no Oh no-no-no, no-no Oh no-no (I no fit breathe again), oh no-no (I don dey go insane) Oh no-no-no (I no fit breathe again), oh no-no-no, no-no (ahh-hhh)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out