Music Video

27 injured as mini bus overturns after tyre burst in Kolkata at Dorina Crossing , from Park Circus
Watch 27 injured as mini bus overturns after tyre burst in Kolkata at Dorina Crossing , from Park Circus on YouTube

Featured In

Credits

KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Sey Emmanuel Gyau
Sey Emmanuel Gyau
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Ej Fya
Ej Fya
Produzent:in

Lyrics

Over load Maye over doze Over doze Cartyre Over load I am over doze Oh my lord Dont get me wrong If you see me changing ooh ofcourse Many dey my top Everyday i am thinking Wish me strong Dont get me wrong If you see me vexing oh ofcourse Many dey my top If you see things wey i see u go You go shock Adwen mu nye mmere se Anka mapaa mu ama wahunu se See the things wey dem boss my brain Things wey dem worry me go fi killi person Edey change person Many things edey killi person Woo wooo Edey shake person Things Edey worry person Yee yee Edey worry person Big things edey killi person Edey shakei person Things wey dem pain me Something na something na Running through my system Oh my system Oh my head Whole of shid Is running through my system Oh ma sister Oh ma Bred Oh me Onlyy me Know how the pain is Oh my pain is Oh the pain Do dem good but pains wey dem gave me Oh my pain is Oh the pains Ah ah ahh Ah ah come heal me Ah ah ah oh lord Come save me Ah ah ahh Ah ah Come heal me Ah ah ah oh lord Come save me Ah ah ahh Come come Come heal me Ah ah ahh Oh lord Over load May3 over dose Over load Cartyre Dont get me wrong If you see me changing ooh ofcourse Many dey my top Everyday i am thinking Wish me strong Dont get me wrong If you see me vexing oh ofcourse Many dey my top If you see things wey i see u go You go shock Adwen mu nye mmere se Anka mapaa mu ama wahunu se See the things wey dem boss my brain. Things wey dem worry me go fi killi person Edey change person Many things edey killi person Woo wooo Edey shake person things Edey worry person Yee yee Edey worry person Big things edey killi person Edey shakei person Things wey dem pain me
Writer(s): Sey Gyau Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out