Lyrics

[Verse 1]
Oh Ms Jailer
The way you lock my heart be like say
Oju kokoro dey your eyes
E no fit gree me just decide weda stay I go stay
Or run, I go run away
Cos your place very far away
Dey very far away
[Verse 2]
Abeg o make you do me one favour
Make you no come put me for labour gan
Your loving na im I find come Lagos (Lagos)
Find come Lagos
[Chorus]
Na the things wey dey burst brain
Na im me I wan dey do (Wan dey do)
Na your love wey dey make me dey want to mezebu o (Mezebu)
Na the things wey dey burst brain
Na im me I wan dey do (Wan dey do)
Na your love wey dey make me dey want to mezebu o (Mezebu)
[Verse 3]
I never see your kind of girlĀ shey you don jazz me
Me I don cast, me I don kololo
Me I don mad o, me I don jogodo
Me I don kpra, me I don kololo
Me I don mad o
[Verse 4]
As you see can see girl me I no fit dey on course
Early momo me I dey ur door
If e go work me I no too sure
But still, me I dey for you
Make you no come put me for labour gan
Your loving na im I find come Lagos (Find come Lagos)
[Chorus]
Na the things wey dey burst brain
Na im me I wan dey do (Wan dey do)
Na your love wey dey make me dey want to mezebu o (Mezebu)
Na the things wey dey burst brain
Na im me I wan dey do (Wan dey do)
Na your love wey dey make me dey want to mezebu o (Mezebu)
[Verse 5]
I never see your kind of girl,Ā shey you don jazz me
Me I don cast, me I don kololo
Me I don mad o, me I don jogodo
Me I don kpra, me I don kololo
Me I don mad o
Written by: Imaekhai Richard Igebina
instagramSharePathic_arrow_out