Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Zinoleesky
Leadgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Azeez Shina Oniyide
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Timi Jay
Produzent:in
Babybeats
Produzent:in
Lyrics
Mama said, "You don't need no interception
You are perfect because of your imperfection
Anywhere, any direction
Wey you go say
Never beg for no affection"
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem wan put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song
Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride won, but still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now you see I'm living good life
Cos many, many things
Many, many things
I know say I small, but my eyes don see
Many, many things
Many, many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist, oga I no dey resist
Me I don hustle now the cash no contain my jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday
Life go teach you pass professor on the road
So no ask me where I learned from
Always moving with precaution
Mehn, I swear say you no fit catch me for junction
Ever since I dropped my first song
Me I know say
The next one go be the best one
Kemi gan to domo tan so
Mehn, my eye too see, melo ni mo fe so
Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now you see I'm living good life
Cos many, many things
Many, many things
I know say I small, but my eyes don see
Many, many things
Many, many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist, oga I no dey resist
Me I don hustle now the cash no contain my jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday
You don't need no interception
You are perfect
Because of your imperfection
Anywhere, any direction
Wey you go say
Never beg for no affection
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song
Timi Jay on the track
Written by: Oniyide Azeez