Music Video

Donshegzy - Old Times (Official Audio)
Watch Donshegzy - Old Times (Official Audio) on YouTube

Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Donshegzy
Donshegzy
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Awobajo Oluwasegun Damilare
Awobajo Oluwasegun Damilare
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
ThaiBeats
ThaiBeats
Produzent:in
Boljbeatz
Boljbeatz
Mischtechniker:in

Lyrics

EminDON baby
XI
High
Those times wey be say ayy-ayy (say, ayy-ayy)
When we no fit toh dey ayy-ayy (dey, ayy-ayy)
When we no fit toh say, I love you
We not get bae ayy-ayy
Those times wey be say ayy-ayy (no bar)
We no fit toh dey ayy-ayy (high sound)
We no fit toh say, I love you
We not get bae ayy-ayy
La-la-la-la
No money to buy koda
All the girls they use us paa
They say we livin' rada rada
No lighter for our cigar
Oga oga
See me, I'm shining now
Na me lighter, me wan lighting now
All the girls they call me now, on my phone
Them' ah call me now
They say we no freshen up (oh-no)
So many things they involve (oh-no)
But they keep on talking (oh-no)
Mama say please don't give up (oh-no)
They say we no freshen up (oh-no)
So many things they involve (oh-no)
But they keep on talking (oh-no)
Mama say please don't give up (oh-no)
If I tell you heys
Shey you go show me way
And tell me reason of tha' coaster
If I tell you Gbes
Shey you go lemme Gbes
And show me reason of tha' coaster
I tell you how matter dey do me so
Shey you go believe and let me go
If I give you vibe shey you go let me go
If I give you vibe shey you go let me go
Because if you arrest me
You know say na vibe go come to my bail
Enter my ship now, make we dey sail
No talk say' you want to feel my pain
You' fit kpai inside of my pain
Bad belle people wan obstruct my fame
Them no care whatever it takes
See their power e don dey fail
See God power reboost again
Since I was born, music na my way
I discover say na my way
Uhm yum yum yum, uhm yum yum ayy
Okay
When we dey trek go, Okokomaiko
Make money enter every night, oh
No be by power or by might, oh
Money no concern our height, oh
Make the money enter all night
They say we no sleep for night
If Jesu wan come na night
If you wan make am na life
Money, enter
Koda, louder
Euros, dollars
Donbaba you try
When you blow them, cry
Shout-out to fans, friends and family
To all the girls wey love me kindly
Sebi nobody know
Say e go later choke
Sebi nobody know, oh-oh, oh
Say e go later choke, oh-oh, yeh-yeh, ayy
Don don dey para teytey
Donshegzy don dey para teytey
Don don dey para teytey
Donshegzy don dey para teytey
See me I'm shining now
Written by: Awobajo Oluwasegun Damilare
instagramSharePathic_arrow_out