Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Okafor Joshua
Songwriter:in
Emmanuel Jeff Chisom
Songwriter:in
Onyebuchukwu Chisom
Songwriter:in
Lyrics
Oyeh yeh yeh iyeh
Jimmy keshy dey here so woh woh woh
Are you ready?
Choke boi
Na why you wan dey make me para
Abegi make you save your drama oh
You look so fine you make me wonder
I have to tell you this i no fit hide am
Girl I no fit hide am
ehhh
You make me to dangbana
Set my soul ablaze it on fire ehh
Come high me pass ganja na
Uhh oh uhh oh uhh oh
My love for you kakaraka
Opoorr baby girl oh jaburata
So no use me shakara
Make you no dey use me shakara ehhhh
Girl why you dey form say me i go fit fall your hand
And then you forget say jimmy no dey do like that
But i no go tell you say you don dey go astray
I go always dey my lane
Girl i go dey dey my lane
Na your matter i go carry for my head ooo baby oh
Forget dem other girls wey dey rush na your body be my remedy oooo baby oh
You made good boy gone bad for you baby oh
My time my money and my body girl i surrender to my baby oh
You make me to dangbana
Set my soul ablaze it on fire
Come high me pass ganja na
Uhh oh uhh oh uhh oh
My love for you kakaraka
Opor baby girl oh jaburata
So no use me shakara
Make you no dey use me shakara ehhhh
E don tey for your heart i don dey find a way to fit in
Whenever me i look into your eye i see love truly
Omalicha if you give me chance i swear you won't regret it
For your matter i fit to fight another man i swear i mean it
Cause your body poorr poorr poorr
Shakara poorr poorr poorr poorr
Cause your body poorr poorr poorr
But your shakara poorr opoorr opoorr
Cause your body poorr poorr poorr
Shakara poorr poorr poorr poorr
Cause your body poorr poorr poorr
But your shakara poorr opoorr opoorr
Na your matter i go carry for my head ooo baby oh
Forget dem other girls wey dey rush na your body be my remedy oooo baby oh
You made good boy gone bad for you oooo baby oh
My time my body and my money girl i surrender to my baby oh
You make me to dangbana
Set my soul ablaze it on fire
Come high me pass ganja na
uhh oh uhh oh uhh oh
My love for you kakaraka
Opor baby girl oh jaburata
So no use me shakara
Make you no dey use me shakara ehhhh
Me i no fit fall your hand
Jimmy no dey do like that
You don dey go astray
Girl i go dey dey my lane.
Written by: Emmanuel Jeff Chisom, Okafor Joshua