Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Demborg
Demborg
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Ademola Adewale
Ademola Adewale
Songwriter:in

Lyrics

Omo to shalewa
Why you come late like armed robber
Whetin you wear sef con too bad
As you dey knock the door
I done know say na palava
As you come make we kerewa
No dey waste time just bo pata
No dey waste time just bo pata
This your body wey you put for my head o
E dey make ham dey swell o
Kiss me ah no go tell o
This your body wey you put for my head o
E dey make ham dey swell o
Kiss me ah no go tell o….
(O lo! lo!! o lo, lo lo lo lo lo lo…..)
Go low!
Baby girl go low
Baby girl go low
Baby girl go low….
Go low!
Baby girl go low
Baby girl go low
Baby girl go low….(Go down low, Go down Low)
Jealousy baby want to follow me go
She think i wan see debo
Me that want to smoke Igbo
All these backa wey i see
E dey make me wan kolo o
E dey carry me dey go o
Dey go where me i no know…..(GEGETIGEGETI)
This your body wey you put for my head o
E dey make ham dey swell o
Kiss me ah no go tell o
This your body wey you put for my head o
E dey make ham dey swell o
Kiss me ah no go tell o….
(O lo! lo!! o lo, lo lo lo lo lo lo…..)
Jealousy baby want to follow me go
She think i wan see debo
Me that want to smoke Igbo
All these backa wey i see
E dey make me wan kolo o
E dey carry me dey go o
Dey go where me i no know…..
Written by: Ademola Adewale
instagramSharePathic_arrow_out