Lyrics

Driving around in my city living me best life
You know thats Jiggy
Shawties pull up in a two two two in my crib
That's Jiggy
Got some drugs in my pocket
Cops Dem pull up in the midnight
Gangsters pull up in the midnight
Jiggy Jiggy Jiggy
Crazy things happening
Crazy things are happening
Crazy things are happening
Many many things dey happen for the country wey me come from
Many people wanna leave the country
African youth jaapa from the country
Too many churches but they all about their offering
Crazy things happening
Matter don dey sup
Boys on drugs and the girls be on dogs o
And the cops Dem Dey start to dey burst o
Everyday bandits burn up the north's o
Driving around in my city living me best life
You know thats Jiggy
Shawties pull up in a two two two in my crib
That's Jiggy
Got some drugs in my pocket
Cops dem pull up in the midnight
Gangsters pull up in the midnight
Jiggy Jiggy Jiggy
Crazy things happening
Crazy things are happening
Crazy things are happening
Crazy things are happening
Are happening
But I go live my best life I go live my best life
Moving coast to coast ive been living west life
I don see a lot wey don cause me red eyes
Wetin dem no call me to see I no dey trespass
Ehh
Ajepako boy no fit do am but I did it
From Ib city and I hustle come lasgidi
If not for God I for be Lekki toll gate victim
Listen to the news I'm so fed up of this killings
Written by: Ayomide Kolade Oladipo
instagramSharePathic_arrow_out