Music Video

Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Sista Afia
Sista Afia
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Francisca Gawugah
Francisca Gawugah
Songwriter:in
Bismark Enyan
Bismark Enyan
Songwriter:in

Lyrics

Sista Afia Abochi ein sound oh If you wanna take me on a date Charley, make you no worry your body 'Cause, me I no get time to waste I be busy body oh, no underestimate We dey find money 24-7 What be love? Ananse story If ebi chilling wey dey for your mind Then my mind dey for you, the rest all be story So come, carry go, carry go Carry go, carry go, carry go, carry go Wonim sɛ sika mpɛ dede Carry go, carry go, carry go, carry go Carry go, carry go, wonim sɛ sika mpɛ dede My love, please Wonim sɛ sika mpɛ dede My love, please Wonim sɛ sika mpɛ dede Sika no ma me energy, menni ho allergy Sɛ wohu sɛ merechille a, me ara me sika na meredi Pass me the Hennessey, mayɛ fine, can't you see? Yɛdi bi na yɛasie bi, that be the strategy If you give me your heart, you go regret oh Romance no dey for my list Na sɛ wopre bɛfalle deaa forget oh You for prepare for the risk Me and you no dey for the same contest Ti onyɔɔ tsɔɔ mi noko bɔɔle (bɔɔle) When I'm done with you, you go come confess Sɛ kakra bɛtɔm' pɛ. balle (balle) We dey find money 24-7 What be love? Ananse story If ebi chilling wey dey for your mind Then my mind dey for you, the rest all be story So come, carry go, carry go Carry go, carry go, carry go, carry go Wonim sɛ sika mpɛ dede Carry go, carry go, carry go, carry go Carry go, carry go, wonim sɛ sika mpɛ dede My love, please Wonim sɛ sika mpɛ dede My love, please Wonim sɛ sika mpɛ dede Oh, this beat is catchy
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out