Lyrics

Prayer to the most high
Blessing to the boy
Make e go high
E no easy for man
Omoh me I don try
Cause oluwa dey
Man fit to don pai
Omo I swear
Me I no lie
Cuss omoh boy yeah
Man still wan chop
Life
Depression wan killi person
I stand tight
This future wey I dey look
Omoh e too m bright
Insecure
For miii head ooo
Pray and fast
For mii bed ooo
As dem dey call
The name
Make I trend oooo
Yeah yeah
Make I trend oooo
Psalm 23
For thy self
Omo boy
No wan to dey beg
Cause oluwa dey
For me sehhh
Agbanilagbatooor
E no dey fear
I'm Never stopping
Never slacking
No Be Molly brother
Money make me happy
On God I swear I'm Never Lacking
Steady Steady and
I've been stacking
God's plans
He bigger dem dey plans
Make dem just dey talk
Na dem wan dey bark
When I pull up in my Benz
Omohhhh for thier lane
Make dem dey gbeseeeee
Me go show dem craze
Omoh stay I hydrate
Man go elevate
For this industry
Me go surely penstrate
I been writing this story since 2018
Ijo ti mo fe blow gan lawon fans mi reti
Answers to my prayers has what has kept me waiting
For the day that I perform and the female fans are fainting
I'm getting scared, I meet upcoming artistes everyday
Better than me lesser than me doesn't matter anyways
Owo re blow re ni industry fin choose eni to fe di machala
Lola talent will steady waste
Still the ladies call me casa nova
Omo dudu no dey bora
Uno I got someone somebody now
I don't need to know Deborah
And if you no no the story
Ma debi toba the glory
Osalo wen many never but you wanna domi
So the prayer be say ki Omo Akerele ma trend (koma trend)
Eyin mummy Jamal ni mofe ma bend
You know my man has come this he can't stop now
Na don julio man won dey pop now
Insecure
For miii head ooo
Pray and fast
For mii bed ooo
As dem dey call
The name
Make I trend oooo
Yeah yeah
Make I trend oooo
I change the vibe
I let her go
And nobody fit to tell me
Pe say Make I take slow
On G my brudaaaa me Anna Go blow
Couple bitch miii swear an go do
Antisocial
Me I just dey on a low
My loud on a steady
Make I dey smoke
Written by: Akerele Gbenga, Olagbade Tobiloba Abiodun
instagramSharePathic_arrow_out