Music Video

Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Frescool
Frescool
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Collins Oyindamola Oreofero
Collins Oyindamola Oreofero
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Alhaji Tunga
Alhaji Tunga
Produzent:in

Lyrics

Ele-le, di-di-diri Ele-le, mm-mm Ele-le, na-na-na, na-na Ele-le, ohh When you smile, it's so magical It dey ginger my antenna Make my heart feel like tear rubber Inside me, see labalaba I go give you all of my whole But, this kind thing fit tear my knicker Love is sweet, zero banter oh, oh-ohh See my baby, majeko mo I'll be waiting right by your door Your mama dey call me "omokomo" Dem dey label mi, won lo Baby, no go mind them, kilon soh? Every other day, girl, bebeh nlo Me, I dey your side, I no comot I go be your light, mio mu'na lo, yeah Ahn, o m'orimiwu oh Omo yen m'orimiwu oh O m'orimiwu oh Omo yen m'orimiwu oh O m'orimiwu oh Omo yen m'orimiwu oh O m'orimiwu oh, ayy-yeah, yeah This kind body, mm Me never see your type of body I know I'm blessed and lucky, oh Baby, freestyle love me When you call me, no forget interlockin' Girl, I got my legs on the wall, oh-ah My friends don dey laugh me See my baby, majeko mo I'll be waiting right by your door Your mama dey call me "omokomo" Dem dey label mi, won lo Baby, no go mind them, kilon soh? Every other day, girl, bebeh nlo Me, I dey your side, I no comot I go be your light, mio mu'na lo, yeah Ahn, o m'orimiwu oh Omo yen m'orimiwu oh O m'orimiwu oh Omo yen m'orimiwu oh O m'orimiwu oh Omo yen m'orimiwu oh O m'orimiwu oh, ayy-yeah, yeah Girl, shey you go light for me? Say, "I too dey that", say, "I too dey down" Girl, shey you go break my heart? You go bring me down, you go make me frown But, shey na you I need, I need Shey you no go leave 'cause you're one of a kind? E be you wey dey give me Girl, me, I swear down Me, I no fit lie
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out