Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
QT Music
QT Music
Künstler:in
Marrz, Amakarh, Eljay, Bobbi Phillie, Annie Daymar, Millymay_pod
Marrz, Amakarh, Eljay, Bobbi Phillie, Annie Daymar, Millymay_pod
Leadgesang
Martins Asogwa
Martins Asogwa
Leadgesang
Okechukwu Chiamaka Lovette
Okechukwu Chiamaka Lovette
Leadgesang
Emmanuel Elijah
Emmanuel Elijah
Begleitgesang
Bobby Eze
Bobby Eze
Rap
Prince Osadebame Macaulay-Smith
Prince Osadebame Macaulay-Smith
Leadgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Marrz, Amakarh, Eljay, Bobbi Phillie, Annie Daymar, Millymay_pod
Marrz, Amakarh, Eljay, Bobbi Phillie, Annie Daymar, Millymay_pod
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Bruno
Bruno
Produzent:in
Efeoghene
Efeoghene
Produzent:in

Lyrics

MARRZ:
(Make dem know)
No stress no Dey rush
That thing wey you want
Just rest e go come o
You just need to believe
Coolu down coolu down,
You're almost there don't stop now
Everything no doubt is possible o woah woah!
AMAKARH:
Nobody talk say e go easy
Life sef get as e dey be
But I just want to be happy
Stand strong and vibe till I make it, get it
I'll get the money get the mulla
Forget my worries make e waka
Count my blessings cos e yakpa
E yakpa o on God
HOOK:
Aye aye bring that money my way
Away away debit alert away
Aye aye dubai trip come my way
Aye aye see charlie everything is possible
ELJAY:
They tell me say i go blow
They tell me say the world go know
hmm, pressure on me
They tell me say na me go be the latest
Call it two times say na me go be the greatest
Dem still dey pay me uber money o
BOBBI PHILLIE:
Who'd-a thought it would be like this
My life is golden like I caught that fleece
Please
Allow me to just talk my piece
Cos nobody see me when I been dey on my knees walahi
As I dey fast and pray
For Jah to make a way
To gbemi dey be make me trabaye
So right now I'm on the move I'm on my way
Cos this winner didn't quit can't shalaye
Yezzir
HOOK:
Aye aye bring that money my way
Away away debit alert away
Aye aye dubai trip come my way
Aye aye see charlie everything is possible
ANNIE:
Do your own make I do my own
Me I no come to dey shalaye
Me I just want to dey get money
Me I no fit to dey carry last
So me I never stop
I'll be on your billboard
I'll be on your TV screen
I'm heading for the top
Coming with no brakes
Better don't cross my lane
MILLIE MAY POD:
( hey, hey, hey, hey )
See me now I don get level
No doubt everything dey come through
Whatever it is I'm capable
Cos everything is possible
Omo make you no waste time
( Get the pay )
Focus on your goal
( no mistake )
Forward ever
( All the way )
All the way ohhhh
HOOK:
Aye aye bring that money my way
Away away debit alert away
Aye aye dubai trip come my way
Aye aye see charlie everything is possible
Written by: Marrz, Amakarh, Eljay, Bobbi Phillie, Annie Daymar, Millymay_pod
instagramSharePathic_arrow_out