Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Semah
Künstler:in
Flavour
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Semah
Songwriter:in
Flavour
Songwriter:in
Lyrics
Jay Stuntz on the beat
Ah nye, nye, nye, nye oh, ah
Original Mr. Flavour up on the dance floor they don know
Ọyọlima
One, two, achi
Anything they set oh I dey jump and pass
It's not by power, it's not by might
Enemies dey work everyday and night oh
They no know say Jah Jah dey mi side
E dey for back, we dey dey for front
E dey for front, we dey dey for back
Anything dey sendio, back to sender oh
Who Jah Jah blessi, no man can curse
Chebenụ mụo, chebenụ mụo
Osi n'igwe chebe nwa gị
Lenụ fa ndi obi akpọ
Ndị ajụlụ ajụ n'obi Chukwu
Lie, lie dem no go see me
Lie, lie dem no go harm me
Zọba nwa gị, zọba nwa gị
Chi ke mi ejoo
Lord, have mercy
(Iriwiwo oh-oh, eh-eh)
Jehovah nissi
(Iriwiwo oh-oh, eh-eh)
Abeg oh
Vindicate me oh, oh
(Iriwiwo oh, oh, eh, eh)
Save me, oh, oh
From the hands of the enemy
(Iriwiwo oh-oh, eh-eh)
Abeg oh
Ọyọlima, kpakụ uh
Vindicate me, oh my Lord
Vindicate me Oluwa
Vindicate me, oh my Lord
Chi ke mi Oluwa
Vindicate me oh my Lord
Vindicate me Oluwa
Zọba nwa gị, zọba nwa gị
Chi ke mi ejoo
(Original)
Anything they setio I dey jump and pass
It is not by power, it is not by might
Enemies dey work everyday and nightio
Dem no know say Jah Jah dey mi side
E dey for back, we dey dey for front
E dey for front, we dey dey for back
Anything dey sendio back to sender oh
Who Jah Jah bless, no man can curse
Chebenụ mụo, chebenụ mụo
Osi n'igwe chebe nwa gị
Lenụ fa ndi obi akpọ
Ndi ajụlụ ajụ n'obi Chukwu
Lie, lie dem no go see me
Lie, lie dem no go harm me
Zọba nwa gị, zọba nwa gị
Chi ke mi ejoo
Oh, Lord of mercy
(Iriwiwo oh, oh, eh, eh)
Jehovah Nissi
(Iriwiwo oh, oh, eh, eh)
Abeg oh
Vindicate me, oh
(Iriwiwo oh, oh, eh, eh)
Save me oh, oh, from the hands of the enemy
(Iriwiwo oh, oh, eh, eh)
Abeg oh
(Oh Lord)
(Original, they don know)
Angelu Michael, onye isi agha
Onye nsọ a na mụ ekele
Angelu Gabriel, onye ozi
Onye nsọ a na mụ ekele
Aqua Ralpha, Father Mbaka
Ụmụ Adoration, a na mụ ekele
Ah nye, nye, nye, nye oh
(Original Mr. Flavour up on the dance floor)
(They don know)
Ọyọlima
(Jay Stuntz mixing)
Written by: Chinedu Izuchukwu Okoli t/as Flavour, Semah G Weifur