Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Ohla
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Segun Michael Ajayi
Komponist:in
Holo Bukola IReti
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Michael Manitshana
Mischtechniker:in
Nathan Oche Lawrence
Aufnahmeingenieur:in
Segun Michael Ajayi
Produzent:in
Lyrics
E don do
E don do
You don too dey pompous
You see me finish con dey form olohun
Me self no send everything dey on God o
You know I give you one chance
But you no care at all
Wetin I no do for love
Now I no get time for love
Many years been gone now
Gat money on my mind
It's all love
Wetin I no do for love
Now I no get time for love
Many years been gone now
Gat money on my mind
It's all love
Na the matter make me change my ways
Somethings never be the same again
Them be feeling the vibe
But them no fit run my race
Somethings never be the same again
Shey you no go vex if I take my time
And focus on my grind o
Baby it's not all about the love
I see it in your eyes o woh woh woh
Need you to know say I still dey igboro
Igboro o
But as a playboy in my mind
Still dey want you yeah
I want to flenjor
Many many girls dey my agenda
Anyone wey I like
I must to enter
And anything we do is confidential you know
Shey you dey feel the tension
Baby oya move in my direction
You don turn man to investigator
For your body
For your body
Olohun
Wetin I no do for love
Now I no get time for love
Many years been gone now yeah
Gat money on my mind
It's all love
Wetin I no do for love
Now I no get time for love
Many years been gone now
Gat money on my mind
It's all love
Na the matter make me change my ways
Somethings never be the same again
Them be feeling the vibe
But them no fit run my race
Somethings never be the same again
You con dey form difficult
I no fit follow you talk
Making me look critical
Because them dey find me come
No talk
Focus
You caught me off guard
This love over me
Don't want you no more
Wetin I no do for love
Now I no get time for love
Many years been gone now yeah
Gat money on my mind
It's all love
Wetin I no do for love
Now I no get time for love
Many years been gone now
Gat money on my mind
It's all love
Na the matter make me change my ways
Somethings never be the same again
Them be feeling the vibe
But them no fit run my race
Somethings never be the same again
Writer(s): Holo Bukola Irate, Segun Michael Ajayi
Lyrics powered by www.musixmatch.com