Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Prinz Muso
Künstler:in
Jaywillz
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Prinz Muso
Texte
Jaywillz
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
EMK
Produzent:in
Lyrics
Call me on the phone
When you wan come
Make I send you my passcode
Many girls, for my life wey dey tell me dem love me
Na you be my bus stop
Call me, on the phone if you want something
Make I send you my last card
So many girls for my life
Wey Dey play Wahalai
Say na you be, last bus stop
Cause when you hold me for 19
Inside my head I kolo
Igbakala nmadu in a solo
Baby come let's, do the yoyoyo
Cause when you hold me for 19
Inside my head, I kolo
Igbakala nmadu in a solo
Baby come, let's do the yoyoyo
Oh girl I never fuck up
I like the way you Dey do me romance o
I promise, I no fuck up
Oh girl I never fuck up
I like, the way you Dey do me, romance o
I promise I no fuck up
She steady on my top
When she, give me all night long
I go Dey want her more
Her body Dey hot like fire
She no dey mekrimo
Only you go chop, my wire
Na only you, I want
I go place nobody above you
Only me, go Dey love you
I go fly plane, I go come find you
Only wey go deserve you
I go place nobody above you
Only me, go Dey love you
I go fly plane, I go come find you
Only wey go deserve you
I'll be on phone when you need me
One call away baby call me
Girl you're type, I believe in
Mean all this words no teasing
I'll be on your phone when you need me
One call, away baby call me
Girl you're type I believe in
Mean, all this words no teasing you
Make I be your, commando
Make I be your Ronaldo
I no go play you Ronaldinho
I treat you like Ronaldo
Make I be your commando
I no treat you like Ronaldo
I no go play you Ronaldinho
I treat you like Ronaldo
Opor por por
Call me on the phone
When you, wan come
Make I send you my passcode
Many, girls for my life wey dey tell me dem love me
Na you be, my bus stop
Call me on the phone if you want something
Make I send you my last card
So many girls, for my life
Wey dey play Wahalai
Say na you, be last bus stop
Cause when you hold me for 19
Inside my, head I kolo
Igbakala nmadu in a solo
Baby come let's do, the yoyoyo
Cause when you hold me for 19
Inside my, head I kolo
Igbakala nmadu in a solo
Baby come let's do, the yoyoyo
Ohh baby naa wey dey turn me on
Oh girl, I never fuck up
I like the way you Dey, do me romance o
I promise, I no fuck up
Ohh baby naa wey dey turn me on
Oh girl, I never fuck up
I like the way you Dey, do me romance o
I promise, I no fuck up
Lyrics powered by www.musixmatch.com