Top Songs By Ecode
Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Emmanuel Balogun
Songwriter:in
Lyrics
King d the magic finger
Ecode on this one nah
(Shawnels)
Apollo
Apollo sounds
Story in my mind, story in my head
E dey do me like konji
Na the things wey i see inside my head
E dey do me like say make i fit pour am
Sometimes e dey scatter my head
Make i put am flash make i remove some things
Sometimes e dey burst up my brain
Make i put some chords make i remove some things
But i know these things are part of a man
I know it is hard
I know it is something i can never deny
Tell me the lie
Why is it so hard?
Hard to become a man?
E no easy rara
If they tell me say na like this
I go say na lie
(Break it down)
E no easy
E no easy
We got the kind of vibe we go stop truck
We do the things wey dey make them wan talk
And i still know say we all the way up
And we all about the money you better pay up
Yeh, shawnels dey here so
Good life i desire
No no i no go tire
With my song I'm on fire
So when we come, all of them dem go japa
As i feel the pain
I nearly no wan do again
I've been living on a low low low
Steady praying up to God make i rep my zone
Sometimes e dey scatter my head
Make i put am flash make i remove some things
Sometimes e dey burst up my brain
Make i put some chords make i remove some things
But i know these things are part of a man
I know it is hard
I know it is something i can never deny
Tell me the lie
Why is it so hard?
Hard to become a man
E no easy rara
If they tell me say na like this
I go say na lie
Na lie
(Apollo sounds)
Apollo s
If you're a man and you're watching this
I just wanna say i appreciate you
And i feel you brother
Written by: Emmanuel Balogun