Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Lyno Casino
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Iyanya
Komponist:in
Cynthia Anthony
Komponist:in
Lyrics
[Verse 1]
Mandela
Your body make me consider
Make I run away to you
But, I nor wan dey gum body now
[Verse 2]
Pour liquor
Money dey flow like liqour
I nor dey smoke no cigar
Everyday, I dey call my dealer, Urhh Aii
[PreChorus]
As you see me so, I nor dey do like Carolina
Inna the club, 10 shots of Tequila
Big batty girl call me Lyno Casino
Street credibility inna my zanga
Monkey wey work nain dey chop
You wey nor work, you nor fit chop
Make you nor dey do like karashika
Abeg, abeg, abeg, me I wan be baller
[Chorus]
Baller
Baller
Baller
Baller
Baller
[Verse 3]
When the money don enter, I dey carry shoulder
I nor send nobody
Eeee ameno
Eeee ameno
10 bottles, dorime oo
See me where money dey o
Mo n'jaye o
Eeee ameno
Eeee ameno
[PreChorus]
As you see me so, I nor dey do like Carolina
Inna the club, 10 shots of Tequila
Big batty girl call me Lyno Casino
Street credibility inna my zanga
Monkey wey work nain dey chop
You wey nor work, you nor fit chop
Make you nor dey do like karashika
Abeg, abeg, abeg, me I wan be baller
[Chorus]
Baller
Baller
Baller
Baller
Baller
Written by: Cynthia Anthony, Iyanya Onoyom Mbuk