Lyrics
Soso mi soso
Soso mi so mi soso
Soso mi soso
Wayo wayo wayo wayo wayo
Don't cross my brother
Want trouble me and my guys we gather
All fendi we no dey mix brands together
Gather stand 10 toes e no matter the weather
E no matter the weather
Throwback to the matter
E get days wey we no dey get cash for Aza
Sapa choke we no kpai thank God for cassava
Anyhow we e be I still gat you my brother
That's on father Jehovah

Hmmm, I dey count am
Mama carry me 9 months antenatal
I start this music 9 years when I be tata
Mama no reason talent she been dey para
(Check am)
Swear no be mouth back in .14 I be rapper
(When I)
Battle for block when I pull up I dey scatter
(You know)
The boy bad, and there's nobody badder
The flows even madder
My bae too fire call her my azula
Stand still dem go fall
E no be me e no be you na just God
Like condom I swear e go burst
Burst, swear e too sure
Sure
Stand still dem go fall
E no be me e no be you na just God
Waka for my matter your sandal e go cut oo
Cut, swear e too sure
Sure
Don't cross my brother
Want trouble me and my guys we gather
All fendi we no dey mix brands together
Gather stand 10 toes e no matter the weather
E no matter the weather
Throwback to the matter
E get days wey we no dey get cash for Aza
Sapa choke we no kpai thank God for cassava
Anyhow we e be I still gat you my brother
That's on father Jehovah
Don't cross my brother
Want trouble me and my guys we gather
All fendi we no dey mix brands together
Gather stand 10 toes e no matter the weather
E no matter the weather
Throwback to the matter
E get days wey we no dey get cash for Aza
Sapa choke we no kpai thank God for cassava
Anyhow we e be I still gat you my brother
That's on father Jehovah
I won dey count the dollar till my hand bleed
Pull up with a fast car turn your bae to side chic
No get time for drama, lesser time for gossip
If stress too much for me I fly Dubai i go sleep
With a fine thing
Blonde hair no forget the nose ring
Slim waist, but the kele get hips
Crave soft life, plenty money and peace
Stand still dem go fall
E no be me e no be you na just God
Like condom I swear e go burst
Burst, swear e too sure
Sure
Stand still dem go fall
E no be me e no be you na just God
Waka for my matter you sandal e go cut oo
Cut, swear e too sure
Sure
Don't cross my brother
Want trouble me and my guys we gather
All fendi we no dey mix brands together
Gather stand 10 toes e no matter the weather
E no matter the weather
Throwback to the matter
E get days wey we no dey get cash for Aza
Sapa choke we no kpai thank God for cassava
Anyhow we e be I still gat you my brother
That's on father Jehovah
Don't cross my brother
Want trouble me and my guys we gather
All fendi we no dey mix brands together
Gather stand 10 toes e no matter the weather
E no matter the weather
Throwback to the matter
E get days wey we no dey get cash for Aza
Sapa choke we no kpai thank God for cassava
Anyhow we e be I still gat you my brother
That's on father Jehovah
Writer(s): Henry Uche, Trevor Boganz
Lyrics powered by www.musixmatch.com