Lyrics
Nah who cut MAIZE for me I go AMAZE !!! (Ayaya)
And if you add PEAR when you need me I go APPEAR
(Yeyeyeyeye )
Chuksog,
Kiddo,
YMS in the building ,
ISOLUJO (Shan)
Bomb BLK!!
Bomb CHISPA
Ko sha ti HOOK-UP , do Dating do Wire ko sha ti MEET-UP , that’s your fear better face your fears ,
A lot of emoji’s you Better pick one there ,
Emi’ den Para (emi’ den para ) , Agigijaga ,(agigijaaa) mo Koran Gbagidi wan gan emi MESSIAH
OGENE DO’ (ogene do’ oo)
Emi ma DOO’ (emi ma doo)
OMO To Ba Yo id’i LASAN
Emi MA DOO’!!! (emi ma doo’!!)
Kapaichumarimarichopaco
God save I swear you for jam agbako , if you come my side I go knack you kpako cause you know sey your body go Kako !! (Jomo)
caterpillar caterpillar
Aunty mili shey ewo lof’e ka owo’ mi ‘ pe shoti carry ???
To ba je O need owo ‘ Wa De Soro !!!
Ko ye ‘! Ma ja ito” Lenu ko ye rojo !!’
Awon boy’s wan bi bayi Awon ti manyawu ’ Anything Wey they Flush They go Manya You !!’
If Na money you need they go KANA You !!’ Fi’araburuku ba’le!!!
Koye koju ‘
The guy Dey come he go carry you Moju’!!!
Gbe oju’ ee’’ SoKe’!! Ma’je Kin fu’n ee” ni Bo’ju .
Indi IGBO KWENU!!
Kwezo nu! ! Ti IJO’ Bati” B’ere pls come and Call me !!!! (Hhhnnn)
Bomb BLK!!
Bomb CHISPA !!! Ko sha ti HOOK-UP , do Dating do Wire ko sha ti MEET-UP , that’s your fear better face your fears , A lot of emoji’s you Better pick one there , Emi’ den Para (emi’ den para ) , Agigijaga ,(agigijaaa) mo Koran Gbagidi wan gan emi MESSIAH ,OGENE DO’ (ogene do’ oo) Emi ma DOO’ (emi ma doo) , OMO To Ba Yo id’i LASAN Emi MA DOO’!!! (emi ma doo’!!)
Small Boy left
HOME to FEED HOME
MO’DA’BI’ home alone !!
NOBODY Got My back Not to talk of my Hustle!!
I was all Alone
I Dey steady Dey GRIND but Why I still Dey STRUGGLE ?!? Ko’ma’ye‘mimo
We no wan do crime I no go into SMUGGLE
See see !!! I remember I no get Bag or even Bata” !!! We Dey for Class We Dey Learn Trade By Bater !! Mo dele”!! Tan Mummy Nii’ Ki’n KO Barber You have To be Best For You to be Better !!! Mo de’pe Dad ‘ Daddy I’m Sad Mo’ti F’e Mad Hustle is Getting HARD!!! mi’oti’e w’a Glad Daddy so’ri’pe Son Come BACK!! Home you’re JUST A LAD!!!!
I’m on my Destiny!!! I Dey keep on Dey push my Destiny Back and again , They say the Small Boy wey commot from Trenches Come the Hood con Dey para again !!!!!! Now I Dey push up my Destiny , I Dey Keep up my Destiny! I Dey keep up my Destiny , Chuksog Dey keep up his Destiny!!!
Written by: John Ibe