Top Songs By Kachiyung
Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
kachi surrex young
Songwriter:in
Lyrics
Na why we dey call am GOAT
Sushi I cannot hear my self
Wavy Aii
Shiaa
Make God abeg o
This rappers see me and they tryna be my competition
You no reach my junior colleague talk more of competition
I'm the rap president
Na me dey make the decision
So make una sitdown
While I talk in institutions
This people talk them wan dey talk another one
Surrex dey drop again em don drop another one
The pills full my pocket I go pop another one
I stopped the drugs I fit still knack another one
I'mma Goat on the mic I suppose dey eat grass
They are not moving their motor need gas
They see me and they're panicking like say them see sars
I don dey cook lines and I no dey need gas

This people dem dey see me and they still wan corporate (Corporate)
Putting on the corporate
Them still wan talk them call me comrade
I'm coming with the vawulence you fit call me comrade
Them dey talk them dey shout
Like them want other ones
So them tell me Surrex drop one drop another one
Them still wan come dey cap, them still wan cap another one
When I rap, rappers them no want to rap another one
'Cause I'm the Goat on the mic I suppose dey eat grass
They are not moving their motor need gas
They see me and they're panicking like say them see sars
I don dey cook lines and I no dey need gas
I'm the Goat on the mic I suppose dey eat grass

GOAT that's the tape
No play with us if you don't know this game
And if I hit your way, never complain
They never taught a **** like me win the game
I swear
Triumphant I say
Moving fast I am
Na only the miracle damn who you already be
Swear if I'mma Bs
I need more of that
For this money I dey active for the night
I'm the Goat on the mic I suppose dey eat grass
They are not moving their motor need gas
They see me and they're panicking like say them see sars
I don dey cook lines and I no dey need gas
I'm the Goat on the mic I suppose dey eat grass
They are not moving their motor need gas
They see me and they're panicking like say them see sars
I don dey cook lines and I no dey need gas
I dey house Kachi called
And he said I have a beat
I would like you to come over and taste the beat
I heard the beat, I love the beat
Like say na bread I chop the beat
Na who get mind dey feature me for song
I fit collect your beat
From one, one we don dey multiple to two, two
From the arena we go soon show for O2
Best of the best Surrex I no dey doubt you
Give them the chorus again make them hear you
I'm the Goat on the mic I suppose dey eat grass
They are not moving their motor need gas
They see me and they're panicking like say them see sars
I don dey cook lines and I no dey need gas
I'm the Goat on the mic I suppose dey eat grass
They are not moving their motor need gas
They see me and they're panicking like say them see sars
I don dey cook lines and I no dey need gas
Na why we dey call am Goat
He dey alway turn up
He go turn up
Written by: Kachiyung, Success Cornelius, kachi surrex young