Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Lovn
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Lovn
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
OVONOVO
Produzent:in
Lyrics
Intro
Verse
Yeh! I enter one chance
Sabi boy I don fall my own hand
Local champion for my territory,
She treating me,
Like Omo mummy
Gbas gbos o fun mi close marking
Na you defending but you are still tackling
The march never start dear
Abeg no substitute
Prechorus
Cos walahi
You don capture my heart like rufai
Eeya, and girl I Dey try
Me I no dey lie
E no be my style
But why
You show me green light e
You carry red flag join body
Baby no dey whine me
If you love me
Make I know now
Chorus
Ma ma pami o
If you love me lemme know
Momo kpa mi o
If you love me lemme know *2
Verse 2
Oh baby stop to dey ligaligali
Like Paso oo
Off your mic o
Wayo oo
No try dey dribble Taribo
I know you wan mingle you just dey form hard to get
Me just wanna show the good loving I get for mind
Money wey I get for hand
And the kondo I get if you don’t mind
Prechorus
Cos walahi
You don capture my signal like wifi
Eeya, and girl I Dey try
Me I no dey lie
E no be my style
But why
You show me green light e
You carry red flag join body
Baby no dey whine me
If you love me
Make I know now
Chorus
Ma pami o
If you love me lemme know
Momo kpa mi o
If you love me lemme kno
Outro
Walahi
If you gimme chance I go try
Walahi
Written by: Charles Akinloye t/as Lovn