Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
T.I BLAZE
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
T.I BLAZE
Texte
Lyrics
[Intro]
Ilu, oh na-na, na, hmm, yeah-yeah
(Shocker lo ṣe beat)
Oh, hmm-mm, ah-ah-ahh
Oh, ah-ahh-ah, yeah
[Verse 1]
Say we started this game from the scratch
Hopin' say we go popular and I pray media cover me, ah, yeah
Along the struggle, boys turn bad
I'm a stoner-'ner, no be my fault rara, yeah
[PreChorus]
So many days I've been thinkin' alone
Plenty money on a roll
Ọmọ gutter mi ma d'olowo
Ṣebi na dem sabi book for class?
Now, mo l'owo, mo l'ogo, mo cast
Wọn ṣedanwo won, mo pass
K'on to gba pe mo bad
[Chorus]
Gbẹdu wọle, ki everybody jo si
Night and day, we been jonzin'
Ma fun wọn jẹ lọtun losi, yeah
Gbẹdu wọle, ki everybody jo si
Night and day, we been jonzin'
Ma fun wọn jẹ lọtun losi, yeah-ayy-ayy, ah (Ilu)
[Verse 2]
All the places I don waka reach
I wan carry my car reach
I no dey pray for another man downfall na my cross I go carry
Dem talk say "I no well, I'm sick lyrically"
Vibes on vibes, Ayrastar-ically
I no dey reason my things on ah physical only spiritual or magically
Yeah-yeah, I'm up again now
I'm up again now
New day, new blessings comin' my way now
Comin' my way now
Places I no dey, my songs on replay nah, my songs on replay nah
No be my power, Baba ma lo ṣe now, Baba ma lo ṣe nah
Oluwa lo ṣe
[PreChorus]
So many days I've been thinkin' alone
Plenty money on a roll
Ọmọ gutter mi ma d'olowo
Ṣebi na dem sabi book for class?
Now, mo l'owo, mo l'ogo, mo cast
Wọn ṣedanwo won, mo pass
K'on to gba pe mo bad
[Chorus]
Gbẹdu wọle, ki everybody jo si
Night and day, we been jonzin'
Ma fun wọn jẹ lọtun losi, yeah
Gbẹdu wọle, ki everybody jo si
Night and day, we been jonzin'
Ma fun wọn jẹ lọtun losi, yeah-ayy-ayy, ah
[Verse 3]
I live by "no salary" but I'm livin' large oh, hmm
Without no wings, I've be feelin' fly oh
I fell so many times but I still dey try oh
Many messages wey dem no reply oh
Wey dem no reply
But, I no dey foh 'cause I get God
Na Him be socket, na me be the plug
I no dey envy my brother man
Tell me why I go dey find person fall?
'Cause I no dey foh 'cause I get God
Na Him be socket, na me be the plug
I no dey envy my brother man
Tell me why I go dey find person fall?
[PreChorus]
So many days I've been thinkin' alone
Plenty money on a roll
Ọmọ gutter mi ma d'olowo
Ṣebi na dem sabi book for class?
Now, mo l'owo, mo l'ogo, mo cast
Wọn ṣedanwo won, mo pass
K'on to gba pe mo bad
[Chorus]
Gbẹdu wọle, ki everybody jo si
Night and day, we been jonzin'
Ma fun wọn jẹ lọtun losi, yeah
Gbẹdu wọle, ki everybody jo si
Night and day, we been jonzin'
Ma fun wọn jẹ lọtun losi, yeah-ayy-ayy, ah
Written by: T.I BLAZE