Lyrics

Yeah
Every other day man dey hustle
Every other day Omo na struggle
Nobody Dey look your face
Run your race make i run my race oh
Omo this life e be like puzzle
Na person wey get money dem Dey cuddle
If you no get money dem go run you
But if you get money dem go gum you
E be why me dey work & pray oh
Me dey hope e go jell one day
Enemies dem dey pray I fail oh
But more blessings dey come way
E be why me dey work & pray oh
Me dey hope e go jell one day
Enemies dem dey pray I fail oh
But more blessings dey come way yeah
But more blessings dey come my way nuh nuh
But more blessings dey come my way nah nah yeah yeah
I say blessings dey come my way nah nah nah yeah yeah
When I wake up I dey chante halle oh (halle)
Despite all the pressure & the pain oh (oh nah)
You know the sun go shine after the rain oh
So brother cool your temper try maintain oh
Dem no go reason you when you down
But when you at the top all of them come around oh
Me just wanna get my kpa me afi careless what another gotta talk oh
E be why me dey work & pray oh (work & pray)
Me dey hope e go jell one day (jell one day)
Enemies dem dey pray I fail oh
But more blessings dey come way
E be why me dey work & pray oh (work & pray)
Me dey hope e go jell one day (jell one day)
Enemies dem dey pray I fail oh
But more blessings dey come way yeah
But more blessings dey come my way nuh nuh
But more blessings dey come my way nah nah yeah yeah
I say blessings dey come my way nah nah nah yeah yeah
Omo this life e be like puzzle
Na person wey get money dem Dey cuddle
If you no get money dem go run you
But if you get money dem go gum you
Written by: Goodness Anthony
instagramSharePathic_arrow_out