Lyrics
Music be like drugs I'm addicted
I no go lie to you I'm a bit scared (oloun)
I know say na my way cos I'm gifted
And I go do am till I blow don't get it twisted
Yu*no I got the vibe I got the melody
So when I'm down music gave me energy
I do it steady gonna make my mama proud of me(oloun)
Nobody do it like I do it wo koselomiii
So many ups and down
So many times wey man dey frown
One day dem go feel my sound
The whole world go feel my sound
I know say I go blow one day
Steady hustling waiting for the payday
E go happen cos God dey
And I dey pray to God make e no tey
This is my therapy
I pray to God and I sing my song
Music is my medicine
I crave for love and I sing my song
This is my therapy
I pray to God and I sing my song
Music is my medicine
I crave for love and I sing my song
I go keep on pushing on
Na my music wey dey keep me up
I no god fall oo oh no I go keep it up
Na music be my therapy
Na why me I dey happy
From naija down to oversea
You go hear bout me
Me I no give up
I no give up oh no ooo oh no no
Till they hear bout me
I go dey happy
From the galaxy
This is my therapy
I pray to God and I sing my song
Music is my medicine
I crave for love and I sing my song
This is my therapy
I pray to God and I sing my song
Music is my medicine
I crave for love and I sing my song
Boi Major go keep it up
I go level up
No doubt me ooo
I go bring you the grammy o
And you go call my phone
Cos you go dey famz me ooo
Written by: BENJAMIN OLUKUNLE ENIOLA, Maurice Asuquo, Toheeb Abayomi Adebayo