Lyrics

Higher, higher NBV
Hmmmm
I am Billirano, ah, higher, ayah
Ya, higher ayah
Light in ma eyes 'cause e be like lamp holder
But when I want to pull up in the game demma tell me say it over, ayah ayah
Amaka leave me run away because of dis muller
And don't try to oppress me o, even if am so bad, ya
Even if am so
I remember the time tan puromi
Komo araye mashey tepo salami
Moma debi tima de eda olaropin
Moti bolorun soro koma gbohun mio
Ibi giga yen moma debe
Gbogbo iya ti daddy mije mio gbodo jen be
Na person wey hustle pass na him go carry first
Mio defe jipata toripe mofe wa benz
Olorun nibo lojure wa o
Bamishe ki temi koyori
I don dey tire 'cause I see no helper
Baba bamishe iwo nikan nimoni
Won fe lemi lo kinma shey demo
Irin ajo yile but I no go give up
Moma de oke yen mio deni jabo
'Cause many don fall buh I dey tank God
I know I have to go
I know I still go blow
I know the boi still gat so many places he won go
I know say na only you fit to show me all this road o, ayah ayah
Nobody fit to ginger me o
Tell me where dem dey when I dey soak garri
Only my mama she stood by me o
So many things wey ma eye don see o, ayah, ah, ayah
Somebody pray for the small boy
Orin ti ba ko jekaye gbo
Dem no see me wen I dey banuso
One day dem go call me oga boss
I just dey do my thing my way
Jaforie Brother pray for grace
I just wan to say bye bye to broke days
Make my song carry dem trabaye
Tinbani kin salo where I wan go, o
Won Bunmi pe mio logo, o
So many mind I don zero
Enemies fake love make dem mellow, o
Tinbani kin salo where I wan go, o
Won Bunmi pe mio logo, o
So many mind I don zero
Enemies fake love make dem mellow
Me, I don risk anything as a one man for him sef, ayah
I still go dey happy even if I get no money to flex, ayah
Momo pe won ma risimi but ibiti momade moma debe, ya
So if na my time if I shenk you, brother mi no vex (Brother, mi no vex)
Light in ma eyes 'cause e be like lamp holder
But when I want to pull up in d game demma tell sey it over, ayah ayah
Amaka leave me run away because of dis muller
But don't try to oppress me o, even if am so bad
Even if am so bad
Tin bani kin salo where I wan go
Won bunmi pe mio logo
So many mind I don zero
Enemies fake love make dem mellow, o
Written by: Ogunsola Basit
instagramSharePathic_arrow_out