Lyrics

Ewo
Shayo and isewu
Your body wan kill person
Shayo and isewu
Your body na felony
Mixed with melody
My baby she correct
So baby follow me
Cause if you follow me
You no go fit regret
Your body na felony
Mixed with melody
Today you must collect oh
Correct oh
Oh my chokomilo
Come follow me back stage oh
I get package oh
Oh my chokomilo
Come follow me back stage
I get advantage oh
Oh my chokomilo
Come follow me backstage
I get package oh
We just FIVE STAR chilling
FIVE STAR calling
You in a safe hands
I no go fall your hands
Am not lying to you
I will stand by you
Just like Romeo
I will die for you
Getting big Cheques
Lit year
Don't break my heart
Let's bake bread
If you doubt me baby
Lip year
Fine girl like you
Let's make babies
Oh my chokomilo
Come follow me back stage oh
I get package oh
Oh my chokomilo
Come follow me go back stage
I get advantage oh
Oh my chokomilo
Come follow me backstage
I get package oh
Who be the Dj wey Dey play
I wan perform with my bae
Put the music on replay
Doremi fasola ti tunde
Oh my chokomilo wetin you do me
You no know you no know
Oh my chokomilo you sweet pass Ajinomoto moto
Inna me head inna me sleep
Inna me mind all night
Inna me soul inna me spirit
Na you get am all day
Kiss me quick and tell no body
Baby tell nobody
Oh my chokomilo
Come follow me go
I get advantage oh
Oh my chokomilo
Come follow me go
No disadvantage oh
Oh my chokomilo
You Dey see the package
I promise say we no go manage
From here baby girl na marriage
Oh my chokomilo
Come follow me back stage oh
I get package oh
Oh my chokomilo
Come follow me back stage
I get advantage oh
Oh my chokomilo
Come follow me backstage
I get package oh
Written by: Chia John Orseer, Juwon Demas Olorunipa, Victor Bade Mokelu
instagramSharePathic_arrow_out