Music Video

Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
W1zzy
W1zzy
Künstler:in
Kofi Otuo
Kofi Otuo
Leadgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Kofi Otuo
Kofi Otuo
Songwriter:in

Lyrics

Who go craze, who go dey there
Who wan scatter the place, Ma lo de be
Who go craze, who wan go there
Who wan scatter the place, Ma lo de be
Omo you can come follow me
But you no say i craze for the beat
You know how i roll pon the beat
Dem go come come wey i dey for the heat
See nobody hard pass me
Only God can come save me
Big back yeah e dey pon mi
Make dem come, come test me
Make i love make i love make i love make i love money
Smoke some trees
That sensual healing
Who go craze, who go dey there
Who wan scatter the place, Ma lo de be
Who go craze, who wan go there
Who wan scatter the place, Ma lo de be
Who go craze, who wan go there
Who wan scatter the place, Ma lo de be
Everytime we enter the place you know
Body so sweet, sensational
Remember them days, mad days you know
Take time when you race you know
Now they wanna chop on my late you know
Now they wanna scheme, that’s brave you know
Maggie & trees we ah blaze you know
Je suis le GOAT c’est moi l’original
Je suis le GOAT c’est moi l’original
Who go craze, who go dey there
Who wan scatter the place, Ma lo de be
Who go craze, who wan go there
Who wan scatter the place, Ma lo de be
Written by: Kofi Otuo
instagramSharePathic_arrow_out