Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Rexxie
Rexxie
Programmierung
Davido
Davido
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Davido
Davido
Songwriter:in
Chisom Ezeh
Chisom Ezeh
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Rexxie
Rexxie
Produzent:in

Lyrics

(Yo) (Yo) (Yo Rexxie pon this one) I no go lie, girl, this feelin' so dope Dey make me feel like I don dey kolo Girl, if you give me heart Me, I no go comot Open your door to give me wetin, Odo? Na only you go catch my shot oh Dem say this things, e no go work oh But, we go reach Paris, you go tell me Bonjour They na part one, you go see the last two Kilode? ('Ge-'Ge) You are, all that I desire (all that I desire) Na you (na you-'ou) You're all that I desire (all that I desire) Na you (na you) All that I require (all that I require) For you (for you-'ou) (One) (Yo) Nibo? (nibo?) 'Ge-'Ge (de beh) Limpopo (nene po po) Tule jare, ahh Rexxie, ma pami nah (Yo) Ah, na me nah (Yo) Tule jare, tule joor (One) Ejiro, na you wey I go fuck 'til we age oh Omo, this one no be luck, no be gain oh Omo, wetin be your plan with my Ejiro? Omo, my Ejiro Nigboro Oro mi lon soh nigboro Oro mi lon soh nigboro Emi l'omo ton soh nigboro Nigboro Kilode? You are, all that I desire (all that I desire) Na you (na you-'ou) You're all that I desire (all that I desire) Na you (na you) All that I require (all that I require) For you (for you-'ou) (One) (Yo) Nibo? (nibo?) 'Ge-'Ge (de beh) Limpopo (nene po po) Tule jare, ahh Rexxie, ma pami nah (Yo) Ah, na me nah (Yo) Tule jare, tule joor (One) (It's STG) (Yo)
Writer(s): David Adedeji Adeleke, Chisom Faith Ezeh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out