Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Kingsley Nkemjika Ebere
Songwriter:in
Precious Gilbert
Songwriter:in
Lyrics
Because we broke
Dem think say
We no fit ball again
But make Dem check our
Status Right now
We dey celebrate
Celebrate o
Anything wey dem like
Make Dem do
We go ball again
Oluwa get our back o
He no go let us fall o
Oluwa gat my back
Gat my back
Oluwa gat my back
Gat my back
Oluwa gat my back
Gat my back
He no go let us fall
Let me fall
Oluwa gat my back
Gat my back
Oluwa gat my back
Gat my back
Oluwa gat my back o
He no go let me fall
Omo now we done dey
Ball pass bolanle
Who no like better thing
Even bolanle like better thing joor
We done ball pass bolanle
Olun en plenty
Omo na ghetto
Na ghetto
Where the boys dey
Dey downgrade
Oluwa done upgrade us
Omo you see the Life
We Livin' La Vida Loca joor
Omo they think say na today
The matter end
But en get places
We still won go
Charle we no go give up
We still dey go far
Omo they think say
The boys no go make am
For life yo
But see where we dey
See am omo we done go far
Oluwa gat my back
Gat my back
I no fit lack
I no fit slack
Na money matter
Na en full my head
Chai na na na
I get money now
I no wetin I won use am do
I dey plan I dey think abi
Make I go shayo gallor
Na na na
You see say I no get money
I call you for phone
You no pick
You no reply
You no bother to call me back
You dey look down on me
You no no say tomorrow
Get belle levels done change
Oluwa gat back
I'm balling I'm flying
I'm so high
Written by: Kingsley Nkemjika Ebere, Precious Gilbert