Lyrics

what else yh. yes. bad man dey here j martins. which kind life be this, wey people just they this ikwusigo (times) I wake up in the morning and I thank jehova some people wanna be alive they don die before now your frnds they kill u for back they too dey run their mouth na they hate everything u do even the ones u no do listen up I never see I never see. I never see this kind of hate Ife onye kwutelu ko ge bulu I never see I never see. I never see this kind bad belle o nwanne gaba na chigi kwugi nazu no matter how them try them go fail maka na onye chukwu goziri mmadu apugi mazi a o anyhow e be. ike ga gwu ha. ndi osi mi o maka na onye chukwu goziri mmadu apugi mazi a o onye fulu for December. ikwusigo a Lee Lee. Ikwusigo onye asiri, ikwusigo a Lee Lee. ikwusigo onye Obia akpor ikwusigo. a lee Lee ikwusigo onye ifeoma na nso nso nu uwa ikwusigo a Lee Lee. ikwusigo fedi nwa di easy. ikwusigo a Lee Lee. ikwusigo u b waka waka. ikwusigo a Lee Lee ikwusigo fepu maka chukwu okwa ikwusigo a Lee Lee. ikwusigo m ge megi ife ikwusigo a Lee Lee ikwusigo (...)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out