Music Video

Featured In

Credits

KOMPOSITION UND LIEDTEXT
BRYAN ISRAEL UDOM
BRYAN ISRAEL UDOM
Songwriter:in

Lyrics

Abeg Corekt sound you fit increase this my mic small abeg, loud up again again yeah Thanks I'm brynykole just Incase you don't know Yeah Chey Dummy for class no mean say em go come last Nah based on em doings and em legit compass Jonny come pass (Cheyyy) Nah based on Jonny compass Jonny come pass See as Johnny come pass, everybody surprise This life na based on how you set your compass No be who sit down for front dey graduate First Class No be all wey raise hand Sabi the answers (Aunty me) Na God's grace this days, na em dey keep us guys Baba see O okpor no dey work for school You better leave waiting dey facebook go face your book Even those wey sabi for class still Dey sort to pass. Use yo head No be every Charly be Charles And No be everybody go reach round about That's a matter of fact And the OT be say, No go play with stone inside glass house Hustle make yo charger no go first you blow Hustle make the bannies no Dey tell you no Hustle make the people wey wan see you low Make dem Dey alive so them go see you blow Dummy for class no mean say em go come last Nah based on em doings and em legit compass Jonny come pass (Cheyyy) (Hey see) Nah based on Jonny compass Jonny come pass Dummy for class no mean say em go come last Nah based on em doings and em legit compass Jonny come pass (Cheyyy) (Hey see) Nah based on Jonny compass Jonny come pass Like two of my brothers One pocket filled with dope the other filled with hope No be everybody wey laugh hard escape broke This life is not a bed of roses If you doubt me ask brother Moses The rose are red just in case you never noticed To make ahm for this life no be by exam Even Obansejo with em papers still get em own farm Boys dey hustle we no dey sleep for night and to wake up for morning, we no need set Alarm Base on logistics our compass na confirm... See! you no make am for school eh no mean say you no fit to make am for life Woman wey carry belle no mean say she Don become wife Hustle make yo charger no go first you blow Hustle make the bannies no Dey tell you no Hustle make the people wey wan see you low Make dem Dey alive so them go see you blow Dummy for class no mean say em go come last Nah based on em doings and em legit compass Jonny come pass (Cheyyy) (Hey see) Nah based on Jonny compass Jonny come pass Dummy for class no mean say em go come last Nah based on em doings and em legit compass Jonny come pass (Cheyyy) (Hey see) Nah based on Jonny compass Jonny come pass Dummy for class no mean say em go come last Nah based on em doings and em legit compass Jonny come pass (Cheyyy) (Hey see) Nah based on Jonny compass Jonny come pass Dummy for class no mean say em go come last Nah based on em doings and em legit compass Jonny come pass (Cheyyy) (Hey see) Nah based on Jonny compass Jonny come pass
Writer(s): Bryan Udom Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out