Top Songs By Killer Producer
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Killer Producer
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Killer Producer
Komponist:in
Michael Chinda ejiowhor
Texte
Macdonald Emmanuel Sokari
Texte
obuala emmanuel
Texte
PRODUKTION UND TECHNIK
Killer Producer
Produzent:in
Lyrics
Don dada
Ah ah
Ah ah ah
Ah ah
And you gon need a dada
Looking like I'm young and dapper
And I be big show stopper
You go need to call the olopa
Cause I Dey cause disaster
If them wan come try there father
You no go tell me nah nah
Tell her you can call me after
Ah
Ah ah ah
Call me after
Ah
Ah ah ah
Call me after
With my dollars
I can take your wife and your daughter
I be show stopper
I be chairman call me don dada
Tell me wetin Dey
Today na today
Igwe ikukuma na ibenigwe
Onye aboloso
Wetin Dey
Brother I sey wetin Dey
If you come jam my car
You go repkete
If you come jam my car
You go repkete
And you gon need a dada
Looking like I'm young and dapper
And I be big show stopper
You go need to call the olopa
Cause I Dey cause disaster
If them wan come try there father
You no go tell me nah nah
Tell her you can call me after
Ah
Ah ah ah
Call me after
Ah
Ah ah ah
Call me after
The melody is rooted in my vain
And it's rooted in my brain
And it's rooted in my mind all day
Ebelebe was born to entertain
And the girls them know my name
Say them calling on the man all day
Ehe
Sample ekwe!
Me I never come them dey see me they crase
No weapon I Dey scatter their brain
Confuse them make their bad man insane eh
And if you work you must collect
Make you no dull yourself because this headpan no go forget
Omo na war o
Dabadi yawa
And you gon need a dada
Looking like I'm young and dapper
And I be big show stopper
You go need to call the olopa
Cause I Dey cause disaster
If them wan come try there father
You no go tell me nah nah
Tell her you can call me after
Ah
Ah ah ah
Call me after
Ah
Ah ah ah
Call me after
Say when I pull up oh you must know
E no get wetin I no fit do oh
The girl then papi
She calling me chulo
Bad man wan come test e no go good ph
Cause I Dey burst there head finish
(I knack am e scatter carry broom take park am)
Don't think you wanna f* with me
(Tiepaka the boys from pitakwa dey para)
And if you want to run me street
Bad energy o
Scatter your family people
Bad energy go
And you gon need a dada
Looking like I'm young and dapper
And I be big show stopper
You go need to call the olopa
Cause I Dey cause disaster
If them wan come try there father
You no go tell me nah nah
Tell her you can call me after
Ah
Ah ah ah
Call me after
Ah
Ah ah ah
Call me after
I knack am
E scatter
Carry broom Dey pack am
Written by: Killer Producer, Macdonald Emmanuel Sokari, Michael Chinda ejiowhor, obuala emmanuel