Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Ladonsyl
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Dozie Nwodo
Songwriter:in
Lyrics
Mama iyooo
Papa iyoo
My girl tell me say she go born soon
I no know whether to cry
I no know whether to laugh
But I my heart dey flow with joy pass river niger
No one knows what we’ve been through
But now we don dey come through
My kinda woman is not two
This one e no go tire you
Some say she no go fit you
Some say na she go show you
My kinda woman is not two
This one e no go tire you
To sabi talk. A1
Ta sabi cook A1
To sabi dress A1
To sabi do A1
To sabi talk A1
Ta sabi cook. A1
To sabi do anything
Nothing wey sweet pass you o
My girl na she be my woman o
My girl na she sweet pass anything
I go pay for them
Talk anything
I go pay for them
Precious woman
Pay for them
Say anything
I go pay for them
Add jara for them
No one knows what we’ve been through
But now we don dey come through
My kinda woman is not two
This one e no go tire you
Some say she no go fit you
Some say na she go show you
My kinda woman is not two
This one e no go tire you
To sabi talk A1
Ta sabi cook. A1
To sabi dress A1
To sabi do A1
To sabi talk. A1
Ta sabi cook. A1
To sabi do anything
Nothing wey sweet pass you o
No one knows what we’ve been through
But now we don dey come through
My kinda woman is not two
This one e no go tire you
Some say she no go fit you
Some say na she go show you
My kinda woman is not two
This one e no go tire you
To sabi talk. A1
Ta sabi cook. A1
To sabi dress. A1
To sabi do. A1
To sabi talk. A1
Ta sabi cook. A1
To sabi do anything
Nothing wey sweet pass you o
Written by: Dozie Nwodo