Featured In

Credits

KOMPOSITION UND LIEDTEXT
oke nureni Abiodun
oke nureni Abiodun
Songwriter:in

Lyrics

(Nelly B on the mix, mix)
If no, if no
(Nelly B, Ne')
If no, if no
(The baddest fear, oya noyayega)
(And the friends the bidding)
Davido
If no be God, yeh, yeh, o, yaya
I swear my brother, I for don dry o, tey tey
Even though be you, no be human
Even though dey try, dem go run mad
Tell dem say na God no be human
Yeh, yeh o, ya, ya
No be say I give you thirty milli'
No be say I gove you fourty billi'
I don't know why you love me so much, yeh, yeh o, o
When I look to the back
When I look to front, yeh, yeh
When I look to the back
I say, "When I look to the front"
I see, see you God, uh yeh, yeh
Yeh, all I see, see you God, yeh yeh
O ya yeh ya, yeh, yeh
Oluwa pass devill, oh, oh, oh, oh
Oluwa pass devill, oh, oh, oh, oh
Oluwa pass devill, oh, oh, oh, oh
Oluwa pass devill, oh, oh, oh, oh
Devil go fall, tell dem say, tell dem say
Devil go for, yeh, yeh, yeh, yeh
Enemy go fall, tell dem say, tell dem say
Enemy go fall, yeh, yeh, yeh, yeh
Wetin I don see my brother, I dey tell you, oh, oh
My story too long oh, and loud oh, yeh, yeh, yeh, yeh
Oghenedo, Oghenedo, Oghenedo a do da
Oghenedo da do da, do da, do, da, do, da
Modupe lowo olorun mi o
Oba to da orun at'aye
Se bi oun lo da mi, lo mo mi
To mo mi, to tun da mi nikara
Aye, aye, aye, aye, aye ma le oh
Eni ta ni ko feni loju n pani
Aye ma ne, ma n'ika
Oya, thank you, Lord oh, yeh, yeh
Oga, give glory to my father, eh, oh yeah, yeah, yeh
(If I, if I, if I)
Boda jo lo, e sa ma jo lo
Sister jo lo, e sa ma, sa ma, jo lo, oh
Oya jo lo, boda
Oya jo lo, eh, eh
Boda jo lo, ka ma be happy
Je a ma jo lo, eh
Jo lo, oya jo lo
Aunty jo lo, boda jo lo
I don see, I don see many things o
I don see, I don see many things o
If no be God o
If no be God o
If no be God o
If no be God o
I say, "If no be God o, If no be God oh"
Enemy for don payin, enemy for don burn oh, yeh, yeh, yeh, yeah
Ah, ah, ah, ah, ah, ah
Na you filling where I'm feeling tonight, eh, eh
If you feeling me so well, you feeling
Let me see your hands up o
Oya, give all glory to God o
All glory be to Lord o
Yeh, yeh, yeh, yeh, yeh, yeh
Oya, ya, ya, ya
Atewo yaya, si baba o
Oya, ya, ya, ya
Atewo yaya, s'Eledumare
Oya, ya, ya, ya
Atewo ya, ya, ya si baba oh, oh
Oya, ya, ya, ya
Atewo yaya, s'Eledumare
Nelly B on this one
Freestyle
Written by: oke nureni Abiodun
instagramSharePathic_arrow_out