Top Songs By Sparkle Tee
Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Sparkle Tee
Songwriter:in
Lyrics
[Verse 1]
Pikin wey dey suck breast no know say miliki cost
As you dey follow blind man oh, shey you ready to lost?
As time dey go, no remote to pause
As you dey waya the aza, try to dey plus minus
Ogbeni, which kind heart you get?
Rain dey beat mama for house, you pay one year for hotel
Mumsy wey sell her wrapper bail you for cell
No be to be a bigi boy oo, shey you get the sense?
Use your head before them go use am for you
If you broke, you will know that no one loves you
That is my little advice for you
Give to maleh, before you give Ọbịanuju
[Chorus]
Brother, leave big ikebe
Chụba the cash o
Money go bring them come
W-W-W hustle dot com
Obi ọ ga abụgide a boy o till thy kingdom come?
Brother, leave big ikebe
Chụba the cash o
Money go bring them come
W-W-W hustle dot com
Obi ọ ga abụgide a boy o till thy kingdom come?
[Bridge]
And ị buté ike ụmụ girls abịa (Ha abịa)
Asa gbachaa lịkalịka, ọ fụ alert, ọ daa (Ọ daa)
I love you pass my mother, the girl achịa (Ọ chịa)
Maná o richaa your money, ọ dị mean kọọ gị waa (Waa)
[Verse 2]
See, if you dey calculate the money wey you spend on flex oh
You for done build fine house, avoid urgent 2k girls, invest oh
Egbon, no be everyday guy man dey collect
Before you do wire wire, make sure you bless your family first oh
For the sake of maka Chukwu, try to help your brothers, biko
No dey come for here come dey form busy body
Charity begins at home oh, Okoro
No dey buy me drink, brother, give me the update
I am a born again, I no dey like alcohol
Na hustle be my church oh (Hallelujah)
[Chorus]
Brother, leave big ikebe
Chụba the cash o
Money go bring them come
W-W-W hustle dot com
Obi ọ ga abụgide a boy o till thy kingdom come?
[Bridge]
And ị buté ike ụmụ girls abịa (Ha abịa)
Asa gbachaa lịkalịka, ọ fụ alert, ọ daa (Ọ daa)
I love you pass my mother, the girl achịa (Ọ chịa)
Maná o richaa your money, ọ dị mean kọọ gị waa (Waa)
Written by: Timothy Sparkle Tee Sparkle Tee